Title SpotlightAfrobeats

Joeboy - Focus (Official Video)

Afrobeats

Focus is a song about unrequited love and a romantic interest not being straightforward about their intentions with you,” JOEBOY says, noting that the lyrics were based on situations experienced by one of his producers during the making of his debut album Somewhere Between Beauty & Magic. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM​ Lyrics Oo no no ye ye ye Focus, sey me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy yeah To like person no be crime And if you like person show your sign I know sey I be player those times Oh no So you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti Moti moti moti moti moti Moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy ye To like person no be crime Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey my mind Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Connect with Joeboy: Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic...​ Twitter: https://twitter.com/j

Année

2021

Durée

2m

IMDb

7.1

Regarder maintenant

Hero Poster

Casting

Joeboy

Singer

Vous aimerez aussi

Afrobeats6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

Afrobeats7.7

Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)

Afrobeats6.3

Wizkid - Kese (Dance) (Audio)

Afrobeats7.2

Asake - WHY LOVE (Official Video)

Afrobeats7.2

Rema - AZAMAN

Afrobeats7.7

Vybz Kartel, Wiz Kid - Wine To The Top (Official Music Video)

Afrobeats7.4

AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS & AMAPIANO VIDEO MIX 2025 | AMPIANO 2025 | DJ CALVIN

Afrobeats7.3

Qing Madi, BNXN - Ole (Official Video)

Afrobeats7.4

Brown Joel, Boypee & Hyce - Ogechi (Official Video)

Afrobeats7.2

Mavo - Mofe (Official Music Video)

Afrobeats7.2

kidd Carder, Mavo - Big BumBum

Afrobeats7.3

Asake - Mentally (Official Visualizer)

Afrobeats7.0

Sssoundgawd, Mavo - Aura Salad

Afrobeats7.5

We found love, Rude boy ,Work-Rihanna mix

Afrobeats7.5

Ayo Maff - God is working (Official Visualizer)

Afrobeats7.3

Skyla Tylaa, Kitty Amor, Ruger - Mean 2 Me (Official Video)

Afrobeats7.5

TML Vibez - Trap Lan Je (Visualizer)

Afrobeats7.1

Shoday - OBT (Official Audio) ft. BhadBoi OML

Afrobeats7.0

Rybeena x Bhadboi OML - Realize (Visualizer)

Afrobeats7.8

NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN

Afrobeats7.8

BEST REGGAE ONE DROP MIX 2023 | LOVERS ROCK MIX | DJ MOJAY ft. CHRONIXX,TARRUS RILEY,ALAINE,JAH CURE

Afrobeats7.0

Ssaru Ft Fathermoh, Motif Di Don - Gongewa (Official Video)

Afrobeats7.7

DJ CASH - BASSHALL VIBEZ #2 (2024) (Live DJ Mix - Basshall - Shatta - Dancehall - Afro Trap)

Afrobeats7.8

Mavo x Famous Pluto – Kilogram (Visualizer)