Title Spotlightالإنجيل

Moses Bliss - E Dey Flow [Official Audio] x Neeja, Ajay Asika, Festizie, Chizie & Son Music

الإنجيل

The Official Audio for E Dey Flow performed by Moses Bliss, Neeja and A-Jay Asika featuring Festizie, S.O.N Music and Chizie. Available on all Digital platforms: https://mad.ffm.to/edeyflow Connect With Moses Bliss https://x.com/mosesblisslive https://www.instagram.com/mosesbliss/ https://www.facebook.com/MosesBlissOfficial Lyrics: Chorus E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know.!!! Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e Dey show Verse(Neeja) I no fit count I no fit count oh The blessing of God Upon me life oh See as my life E don balance oh Na the grace of the lord Taking me high (Oh oh oh) Verse(S.O.N) No be fantasy Ur love is my reality The anointing Dey break the yoke All of dem Dey believe Say my God no Dey bobo The way you pamper me Steadily oh Surprising me constantly oh Boosting my energy oh oh This ur love no be fallacy oh Even the blind can see oh Wetin u do for me oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e Dey show Verse(Ajay Asikaa) The oil flowing steady Comot the boy from trenches Hilux no fit park my blessings I Dey on God So I’m never stressing “No ooh” Verse (Festizie) Falala Falala Under the umbrella I get eternal life Me no fit suffer My daddy Ogaranya E put the oil for my head Verse (Chizie) When I look around oh oh Everything I Dey see Just Dey make me believe say Oil Dey my head oh As u see me Dey shine oh oh Sapa and me be like bread and tea before jehova help me oh Verse (Moses Bliss) Now I don Dey select Odogwu na my connect All of my songs Just Dey make sense Oil Dey my head oh Na the word I Dey confess Wey come Dey make e me the best Who God don bless no man contest Oil Dey my head oh Chorus E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e Dey s

السنة

2024

المدة

2m

IMDb

7.4

شاهد الآن

Hero Poster

طاقم العمل

Neeja

Singer

قد يعجبك أيضًا

الإنجيل7.7

Nathaniel Bassey Best African Gospel Songs Mix 2023 - Powerful Gospel Worship Songs 2023

الإنجيل7.9

Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo

الإنجيل7.8

Promises -E.L.E.V.A.T.I.O.N Worship,Maverick City,TRIBL // 3 Hours Christian Gospel Song 2023

الإنجيل7.9

Best Swahili Gospel Mix 2024 | DJ Krinch King | Uplifting Worship & Praise Songs"

الإنجيل7.8

Yahweh Sabaoth | Nathaniel Bassey

الإنجيل7.7

Baba We Thank You O - NATHANIEL BASSEY #Babawethankyouo #hallelujahchallenge #worship #2025

الإنجيل7.9

Mercy Chinwo - Chinedum (Official Video)

الإنجيل7.9

I Speak Blessings (Lyric Video) Delana Hope

الإنجيل7.6

YOU KNOW MY NAME Tasha Cobbs | Listen to Gospel Songs Of Tasha Cobbs Leonard

الإنجيل7.3

CHIOMA JESUS x MERCY CHINWO - OKEMMUO (OFFICIAL VIDEO)

الإنجيل7.4

I Speak Blessings | Delana Hope (Official Video)

الإنجيل7.1

DJ KEZZ FT MSANII MUSIC GROUP - USHUHUDA [ Official Music Video ]

الإنجيل7.7

Living Water - Pius Adeniji ft Lawrence Oyor

الإنجيل7.8

Greatman Takit - ALL THE PRAISE (Official video)

الإنجيل7.0

Best of Uplifting Gospel Mix 2023 Dj Evy[Christina Shusho,Mercy Masika,Rose Muhando,Goodluck]

الإنجيل7.3

GOSPEL REGGAE | Gospel Reggae Mix Dj Robin 2024

الإنجيل7.0

BEST OF SWAHILI GOSPEL MIX 2025~DJ ICON | CHRISTINA SHUSHO | CALENDAR | OLODUMARE | ISRAEL MBONYI.

الإنجيل7.2

🔥🔥NEW KIKUYU GOSPEL MIX 2024 | Kikuyu Gospel Songs 2024 | DJ MYSH (Sammy Irungu Ng'ethe Steve)

الإنجيل7.8

🟢 URBAN REGGEA GOSPEL VIDEO MIX 2024 || DJ MACDEE

الإنجيل7.1

CLASSIC GHANA GOSPEL MIX VOL. 1 - nonstop

الإنجيل7.8

Maasai Gospel Mix 2024: Lift ❤️ by Deejay Maasai, Trending Maasai Gospel Songs! Maasai Exclusive!!

الإنجيل7.9

Guardian Angel - PROTOCOL BREAKER (Visualizer)

الإنجيل7.1

Yammi - Hayanogi (Official Music Video)

الإنجيل7.8

Bridget Blue – NI WEWE (Official Video)