Joeboy - Body and Soul (Audio Visual)
Joeboy returns with his latest single ‘Body & Soul’, the single showcases the hitmaker’s flair for penning love songs which pull from both African and Caribbean vibes, and is a track taken from his highly anticipated up-coming sophomore album. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyBodyandSoul Lyrics I dey sing You dey dance You dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I’m the only one you no need another I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I’m right here I dey for you bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You gat me high when I’m low low Shawty you can take my soul All these things wey I dey talk right now I Dey feel am for my body and bone oh La la la la la la la la la La Body and soul Body and soul Body and soul I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It’s a vibe when I’m rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella I no be novice Only you I want don’t need nobody no So baby girl I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I dey here I dey for you bae I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I dey here I dey for you bae E no get anywhere Wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I’m low low Shawty you can take my soul All these things Wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul Oh oh I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am oway I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am Joeboy Pon deck I dey feel am I dey feel am i I dey feel am for my body and soul I dey feel am I dey feel am I dey feel a Follow Joeboy: Instagram: https://www.instagram.com
السنة
2023
المدة
2m
IMDb
7.7
Hero Poster
طاقم العمل
Joeboy
Singer
طاقم العمل
Joeboy
Singer
قد يعجبك أيضًا
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Best Of Fireboy & Omah Lay Mp3 Mix (2020)
Asake - WHY LOVE (Official Video)
Latest And Hottest Mixtape (Feat. Dj Max aka King Of Djs)
JUDAH - Dunsin Oyekan #dunsinoyekan #praise
Asake - Terminator [Lyrics]
NAIJA AFROBEAT 2024 #SHOWA VIDEO MIX BY DJ JOJO #SOONER #COMMAS | 2024 SUMMER AFROBEAT VIDEO MIX
AFROBEATS 2021 VIDEO MIX | DJ BLAZE (MOHBAD|NAIRA MARLEY |CBLVCK|EMPIRE |ZLATAN|ASHLO| TEDDY ZIGGY)
Lyta, Seyi Vibez - Different Conversation Live 4 (Official Video)
Mavo - Mofe (Official Music Video)
kidd Carder, Mavo - Big BumBum
Mayorkun - Certified Loner (No Competition) (Official Music Video)
Sssoundgawd, Mavo - Aura Salad
Ayo Maff - God is working (Official Visualizer)
Skyla Tylaa, Kitty Amor, Ruger - Mean 2 Me (Official Video)
TML Vibez - Trap Lan Je (Visualizer)
Shoday - OBT (Official Audio) ft. BhadBoi OML
Rybeena x Bhadboi OML - Realize (Visualizer)
DJ LYTA - ROMANTIC BONGO SONGS MIX | OTILE,RAYVANNY,JUX,ZUCHU, HARMONIZE,DIAMOND
Vybz Kartel Mix | Vybz Kartel Best Gyal Songs | Vybz Kartel Ladies Songs | Dancehall Mix DJ Prodigy
Oriyano - Zampele ft Spirit (Clip officiel)
DJ YK MULE | Obi's House | May 27th 2024
اختيارات مميزة
هل تريد المزيد من الترفيه؟ استكشف منصة الألعاب المقترحة ووجهة الدراما القصيرة التي نوصي بها.


